Music: Frank Edwards – Happiness

Published by |
Frank Edwards – Happiness
Frank Edwards – Happiness

Rocktown Records contemporary gospel singer, Frank Edwards is out with a new self-produced single titled “Happiness”.

“Happiness” is a spirit-filled song which you cannot afford to miss. The producer and singer brings out the best in him. Watch out for the official video shortly.

LYRICS

Me already know say happiness is key
And you already know say worry worry cannot change a thing
That’s why the Bible tell me, say in every situation
Say make I praise praise, praise
Say when you see me dance, e be like say na craze
I dey dance like David
Lord I thank you for the love
The life, protection, and salvation
As you dey dance, make you carry

Why you love me this o?
Tell me, why you love me like this o?
Abeg, leave me make I dance
Every time you see me dancing
This and everywhere, come dance with me
No, every time you see me smiling
I just wanna make you smile too

As you dey dance, make you carry
Favor, blessings, grace, miracles
Favor o, blessings, grace, miracles
Anything wey you want
Blessings, grace, miracles
Make you carry favor, blessings, grace, miracles

When dey fire fire
My God just dey cover cover
Everything dem do, e dey bounce back
Na God dey play my soundtrack
Na Baba God be okaka
Na Him dey make me call Him my Papa
Each and everyday you make me wonder wonder
You no dey play me wayo
Poverty go low low low
Sickness go low low low
God you love, me love me

Tell me, why you love me like this o?
Abeg, leave me make I dance
Every time you see me dancing
This and everywhere, come dance with me
No, every time you see me smiling
I just wanna make you smile too

As you dey dance, make you carry
Favor, blessings, grace, miracles
Favor o, blessings, grace, miracles
Anything wey you want
Blessings, grace, miracles
Make you carry favor, blessings, grace, miracles

Happiness is key (happiness is key)
Worry no dey help (worry no dey help)
Everything is working (everything is working)
Working for your good (working for your good)
Happiness is key (happiness is key)
Worry no dey help (worry no dey help)
Everything is working (everything is working)
Working for your good (working for your good)

Oya dance now, like a winner man (Ehe)
Praise the Lord, move your body (Hallelujah)
Oya dance now, like a winner man (Ehe)
Praise the Lord, move your body

Abeg leave me make I dance
Shebi na the word of God be my medicine?
Na goodness and mercy na dem go dey follow me
Even if I like I go do shakara for them
From glory to glory na em be my story eh
Na na na na na na na na
Na na na na na na na na

As you dey dance, make you carry
Favor, blessings, grace, miracles
Favor o, blessings, grace, miracles
Anything wey you want
Blessings, grace, miracles
Make you carry favor, blessings, grace, miracles

Stream and Download Frank Edwards – Happiness Mp3 Below:

ALSO CHECK OUT
Music + Video: Frank Edwards – Logo

DOWNLOAD AUDIO

Upload your Song

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 5 / 5. Vote count: 1

No votes so far! Be the first to rate this post.

As you found this post useful...

Follow us on social media!

We are sorry that this post was not useful for you!

Let us improve this post!

Tell us how we can improve this post?

TAGS

Leave a Comment

Note: Your comment will be visible after approval.