Music: Joeboy – Beginning (Prod. Killertunes)

Published by |

Joeboy – Beginning (Prod. Killertunes)

Banku Music recording artiste, Joeboy has released his highly anticipated single titled “Beginning“.

The new single follows the huge success of his previous hit song “Baby” which is still trending on radio and TV, 5 months after its release.

However, the new catchy single was produced by renowned hit maker, Killertunes.

LYRICS

[Verse 1]
Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (Oh no)
Spend a couple couple milli on you (Yeah yeah)
Give you loving till you say e don do (Ye ye)

[Chorus]
Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

[Post-Chorus]
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

[Verse 2]
This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright (Ye ye)

[Chorus]
Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

[Post-Chorus]
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

[Outro]
Ohema o as I dey call you make you answer (Fall in love o)
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I’m beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
‘Cause it’s a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe, Joe, Joeboy ‘pon deck

Listen and Download “Joeboy – Beginning” Below:

ALSO CHECK OUT
Video: Joeboy – Baby

DOWNLOAD AUDIO

Upload your Song

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating / 5. Vote count:

No votes so far! Be the first to rate this post.

As you found this post useful...

Follow us on social media!

We are sorry that this post was not useful for you!

Let us improve this post!

Tell us how we can improve this post?

TAGS

Leave a Comment

Note: Your comment will be visible after approval.