Music: Joeboy – Baby (Prod. Dëra)

Published by |
Joeboy – Baby (Prod. Dëra)
Joeboy – Baby (Prod. Dëra)

Mr Eazi’s Banku Music sensational singer, Joeboy kicks off the year with a new single titled “Baby“.

With production credit to multi platinum record producer and sound engineer, Dëra.

“Baby” serves as his second single under his imprint and a follow-up to “Fààjí“, featuring label Boss, Mr Eazi.

LYRICS

What I fit do to get your love
Girl, I don’ give you all I got but it’s not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you

Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you

Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
‘Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you, who are those
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest

Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you

Joe, Joe, Joeboy ‘pon dat!

Listen and Download “Joeboy – Baby” Below:

ALSO CHECK OUT
Video: Joeboy – All For You

DOWNLOAD AUDIO

Upload your Song

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 3 / 5. Vote count: 1

No votes so far! Be the first to rate this post.

As you found this post useful...

Follow us on social media!

We are sorry that this post was not useful for you!

Let us improve this post!

Tell us how we can improve this post?

TAGS

Leave a Comment

Note: Your comment will be visible after approval.