Music + Video: Simi – Woman

Simi – Woman. Nigerian talented vocal powerhouse, Simi has released her music anticipated single titled “Woman”.
Woman is a melody concerning empowering women as much as it is about highlighting the structural hurdles that have been erected against them. Simi highlights society’s uneven treatment while advocating for a more egalitarian system. The song was produced by Vtek.
LYRICS
Verse 1
Woman don suffer o
Lowo everybody
Suffer suffer for world – Amen
Enjoy for heavenMan e no like woman
Woman no like woman
She no be like water
Water – E no get enemyIf woman never marry o
Then she no be woman
If woman never carry omo
She no be woman
If she no get man for side o
Dem go dey push woman aside o
And eventually o
Dem go suffer suffer womanI never talk finish
I never talk finish
I never talk
Woman Woman Woman
Nobody be like womanI never talk finish
I never talk finish
I never talk
Woman Woman Woman
Nobody be like womanVERSE 2
Na so so submission oh
Se we get assignment
Suffer suffer for world – Amen
Enjoy for heavenBut you no pay attention oh
To the intimidation she dey face
No be like water
Water – E no get enemyIf woman get confidence oh
Then she no be woman
Woman get money, won a l’asewo ni
She no be womanIf she no get man for side o
Dem go dey push woman aside o
And eventually o
Dem go suffer suffer womanI never talk finish
I never talk finish
I never talk
Woman Woman Woman
Nobody be like womanI never talk finish
I never talk finish
I never talk
Woman Woman Woman
Nobody be like womanAmen Amen
Woman Woman Woman
Nobody be like womanAmen Amen
Woman Woman Woman
Nobody be like woman
TAGS
