Music: Sparkle Tee – Hustle Dot Com

Published by |
Sparkle Tee – Hustle Dot Com
Sparkle Tee – Hustle Dot Com

Nigerian budding artist, Sparkle Tee dishes out another banger following the success of his last single tagged “Gbam”.

The new entry titled “Hustle Dot Com” is another dope record from the Sound Age signed artist, production credits goes to Barmy.

LYRICS

Pikin wey dey suck breast no know say miliki cost
As you dey follow blind man o, shey you ready to lost?
As time dey go, no remote to pause
As you dey waya the aza, try to dey plus minus

Ogbeni, which kind heart you get?
Rain dey beat mama for house, you pay one year for hotel
Mumsy wey sell her wrapper bail you for cell
Money go bring them come

No be to be a bigi boy o, shey you get the sense?
Use your head before them go use am for you
If you broke you will know that no one loves you
That is my little advice for you
Give to maleh before you give Obianuju

Brother, leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
WWW hustle dot com
Obi ọ ga abụ gị de a boy o til thy kingdom come?

Brother leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
WWW hustle dot com
Obi ọ ga bụ gị de a boy o til thy kingdom come?

And ị buté ike ụmụ girls abịa
Asa gbachaa lika lika ofu alert ọ daa
I love you pass my mother, the girl achiaa
Maná orichaa your money ọ dị mean koo gị waa

If you dey calculate the money wey you spend on flex o
You for done build fine house
Avoid urgent 2k girls, invest o
Egbon, no be everyday guy man dey collect o
Before you do waya waya, make sure you bless your family first o
For the sake of maka Chukwu, try to help your brothers biko
No dey come for here come dey form busybody

Charity begins at home o, Okoro
No dey buy me drink, brother give me the update
I am a born again, I no dey like alcohol
Na hustle be my church o (hallelujah)

Brother, leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
WWW hustle dot com
Obi ọ ga bụ gị de a boy o til thy kingdom come?

Eee, and ị bute ike ụmụ girls a bịa (a biaa)
Asa gbacha lika lika o fu alert o daaaa (o daaaa)
I love you pass my mother, the girl a chiaaa (a chiaaa)
Maná oricha your money ọ dị mean kor gi waaa (waaa)

Stream and Download Sparkle Tee – Hustle Dot Com Mp3 Below
ALSO CHECK OUT
Music: Sparkle Tee – Anyam

DOWNLOAD AUDIO

Upload your Song

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 3 / 5. Vote count: 2

No votes so far! Be the first to rate this post.

As you found this post useful...

Follow us on social media!

We are sorry that this post was not useful for you!

Let us improve this post!

Tell us how we can improve this post?

TAGS

Leave a Comment

Note: Your comment will be visible after approval.