Music: Vsagz x Kaptain x Parpae – Sunrise

Published by |
Vsagz x Kaptain x Parpae – Sunrise
Vsagz x Kaptain x Parpae – Sunrise

Vsagz Sunrise MP3.
Everybody get their own broke limit
Money wey you take dey carry body pesin fit get say him broke finish
The figure wey dey give you heart attack naim Khalifa just spend finish…

Vsagz delivers a new hit featuring two of South sides finest artists, Kaptain and Parpae titled ”Sunrise” produced by Liquidmix. Sunrise is an Afro soul song with a blend of melodic rap that brings about a calm and relaxed vibe, Enjoy this magical sound as Vsagz yet again shows his versatility on this song.

LYRICS

Aye! mama ,aye mama mama mama
Aye! mama(no no woah) ,aye mama argh uh argh uh
Sha nothing like too much blessings
And nothing like too much wisdom
I want everything i no want some
Cos life’s too short , life is tempting
Omo aye dun, aye dun gan
So i let bygones be bygones
Lord i need your mercy now cos they wanna see me fall
So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down
So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down

Who hustle no invest go hustle again
So use your head because block fit no come again
And when e stew for you my brother share bread
Na only lizard know wetin e see wey make am nod head
Brother show me love when I no strong because table dey turn
So ogbeni no dey feel fly
You dey buga with your Benz you dy use am take dey form ehn
Na normal taxi for Dubai
So no come here dy carve style jhor
Wetin dey sup?
Your shoulder no be elevator
No dey carry am up
No show me latest club show me where you dy bomb
People food don ready since I still dy wait my pot
So baba make the money come make e repkete
Make the girls come make e rekpete
Baba make the blessings come make e rekpete
Opor,opor make e rekpete!

So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down
So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down

Everybody get their own broke limit (gbecheche gbechecheche)
Money wey you take dey carry body person fit get am say e broke finish (gbecheche gbechecheche)
Figure wey dy give you heart attack naim Khalifa just spend finish (gbecheche gbechecheche)
So calm down person fit start to activate immediately as you ball finish (gbecheche gbechecheche)
So if you dey pray for money make you pray make e last
You dey pray make e last make you pray you last
You dey pray make you last make you pray for your guys
If everybody get then nobody go ask
Abi you no want make the convoy long?
You no wan pull up in Maserati line with your squad
Ogbeni make you reason am
For your real guy no form busy man

So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down
So you on guard from the sunrise to the sun down
No let dem use me japa o
Make e morale no for run down(oh no no no no)

See dem dey talk as i dey do
Dem say my style too mezebu
But as family dey bellefull
Omo me I’m good
Nobody know your story like you oh no..
And nobody fit give you glory like you oh oh

Aye! mama(yeh yeh)aye mama mama mama
Aye! mama(no no woah) ,aye mama argh uh argh uh

Stream and Download Vsagz x Kaptain x Parpae – Sunrise Mp3 Below:

ALSO CHECK OUT
Music: Kaptain – This Kind Love

DOWNLOAD AUDIO

Upload your Song

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 4.3 / 5. Vote count: 24

No votes so far! Be the first to rate this post.

As you found this post useful...

Follow us on social media!

We are sorry that this post was not useful for you!

Let us improve this post!

Tell us how we can improve this post?

TAGS

Leave a Comment

Note: Your comment will be visible after approval.