Music: White Money – Selense
White Money, a fast-rising Nigerian recording artist and BB Naija winner, has released a new enchanting tune titled “Selense.”
Selense by White Money on the other hand, serves as a follow-up to his recently released song “Rosemary.”
Finally, the great new melody is an awesome song that will undoubtedly deserve a spot on your playlist if you enjoy good music.
LYRICS
Ota mie mie
Ota mie mieWake up in the morning
You looking you don’t know what to do
The children
Dem are crying
They crying because they gat no oo food o
Mama out there hustling oh
Hustling to put food on the table
This is what i’mma tell you aii
With God everything is ableIf God dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso ooooIf God edey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso oooooWe go dey SELENSE
Dey Selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso ooooWe go dey selense, dey selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso oooNso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso ooooYou see my brother
You see my sisterThe life wey you dey living today oo!!
Some people dey suffer
Some people dey hunger
Some people never see food to chop oo
You don waka, you no reach
Hustle you no fitYou come dey sidon dey cry wayo wayo wayo
You don look up to the sky,
Dey ask God why.
All this things dey happen to meIf God dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso ooooIf God edey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso oooooWe go dey SELENSE
Dey Selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso ooooWe go dey selense, dey selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso oooNso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso ooooNso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso oooo