Music + Video: Adekunle Gold – It Is What It Is

Published by |
Adekunle Gold – It Is What It Is
Adekunle Gold – It Is What It Is

Uber-talented singer, Adekunle Gold has released his highly anticipated single ‘It Is What It Is’.

The Kali and Blaize Beatz-produced song ‘It Is What It Is‘ is an Afro-Pop number that serves as his first official record for 2021.

LYRICS

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don’t get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

Money no dey bring happiness o
Na when I get money I realize o
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they’re lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That’s some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

It is what it is
It is what it is

Stream and Download Adekunle Gold – It Is What It Is Mp3 & Video Below
ALSO CHECK OUT
Music: Adekunle Gold – Sinner Ft. Lucky Daye

DOWNLOAD AUDIO


DOWNLOAD VIDEO

Upload your Song

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 5 / 5. Vote count: 1

No votes so far! Be the first to rate this post.

As you found this post useful...

Follow us on social media!

We are sorry that this post was not useful for you!

Let us improve this post!

Tell us how we can improve this post?

TAGS

Leave a Comment

Note: Your comment will be visible after approval.